Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,592 members, 7,854,522 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 07:26 PM

Pidgin English Cypherz - Rap Battles - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / Pidgin English Cypherz (8591 Views)

Pidgin Cipher!!! / Rap Battles In Pidgin / Drop Barz In Pidgin (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 11:59pm On Feb 14, 2013
Here it iz.. The pidgin english cypher..
Just spit ya 3-6bars in pidgin english
Make we see who's dey rock tha NAIJA FLOW
E fit β̣e hype, beef, or anyhow u wan do am.. Even story..
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 12:02am On Feb 15, 2013
sleak show us e.q grin
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 12:20am On Feb 15, 2013
Okay i go start to dish-you-foes| when i burst diz pidgin-flows|
You knw who β̣e the king here| and like yah girlfriend tellin you on phone "honey i missd my period".. My call brings more fear|
Sleak no care if una dey form boss here|
Coz y'all are now on bench.... Sorta "bbitch-head" like stuckinq you with d wood.. Yeah| "bbitch-head (β̣e chaired)
And when i say una wack| i no mean say una dey feed on snacks|
Na me β̣e the sshit.. Fact| coz like "knock for yah head" niqqaz knw say my "flow's crack"|
Pluz i dan make my name for diz site so una go think say "nairaland na my pikin" the way i carry am for back|
oNe
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 12:34am On Feb 15, 2013
sleakid: Okay i go start to dish-you-foes| when i burst diz pidgin-flows|
You knw who β̣e the king here| and like yah girlfriend tellin you on phone "honey i missd my period".. My call brings more fear|
Sleak no care if una dey form boss here|
Coz y'all are now on bench.... Sorta "bbitch-head" like stuckinq you with d wood.. Yeah| "bbitch-head (β̣e chaired)
And when i say una wack| i no mean say una dey feed on snacks|
Na me β̣e the sshit.. Fact| coz like "knock for yah head" niqqaz knw say my "flow's crack"|
Pluz i dan make my name for diz site so una go think say "nairaland na my pikin" the way i carry am for back|
oNe

grin

1 Like

Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 12:46am On Feb 15, 2013
Funny i qotta switch a bit bbitch..
>
Yo diz sleak and him fans na "pro loosers"|
Naim make them dey hardly beat my "bars" like mumu producers| "bars"[bass]
U know say i ball-tiqht for-site so if diz muqu claim fly, omoh i qo fall-fliqht|
Dat means soon as dey call my name| diz lame| qo call am MALI 2013/2 on afcon, how him qo carry loss qo home with shame|
Further spittinq,.. Yes like diahrea patients am still sshittinq|
i dey worry pass when u wan use mtn sim browse.. Yhu knw say na weak- net|
Buh sleak na pet| i go forqive the lil flirt|
Coz in here we talkinq serious matters on earth|
So even duh we dey overeact, we nogo consider sleak as sick vet|
Buh stil my battle aqainst yhu for "increda's adventure", i wonder wetin u use my info-for|
Plus 24/7 u dey jobless yo|
So U no need to qo chop for qirl ppussy before we knw ur completely "wack intoto”
on KPOMIC FLOWz
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 12:51am On Feb 15, 2013
Lolz dis sshit is cray
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 6:59am On Feb 15, 2013
It promises 2 b fun... I'm cominq 2 dwop after i don throw at MrSwaq
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 9:07am On Feb 15, 2013
QUICK FREEX

dem say diz niqquh so druq.. wich kind creation be diz?|
ah hear so many yee! and yepa!.. wen ah drop ma diss!||

no need to dey surprise.. to me cocaine na-qlucose-hin-be|
oboi! ma eyes don close.. see niqquhz-be-like-bees||

wen ah enta dey-murd-niqquhz.. dem-beqin-dey-wonda if na-terminator-5-ah-dey-act|
the way diz ssick dude break-skullz and spill-bloodz.. niqquhz beqin fear say na-world-war-3-ah-dey-start||

mistaswaq no qo make ham for NL? if ah hear!| see diz mumu people dey form say dem druq in here|.. buh wen dey see ma linez dem beqin dey fear| now dey knw say ah ssick.. cuz dia eyez don clear!

3 Likes

Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 9:29am On Feb 15, 2013
Lwkmd.. Quick freeze
Re: Pidgin English Cypherz by sleakid(m): 9:34am On Feb 15, 2013
Hahahah
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 9:49am On Feb 15, 2013
sleakid: I dey always dey for the game like fifa referee|
Blow blow diz niqqaz.. U think say na faq F ni?|
Now am tryna live the holy life coz am gods.. People dey wey dan dey rep-me|
So am done tryna bring up another "sin"... Stephinie|"scene"
Buh make i school you small-boiz|
coz i see say the crap una dey drop dey boast una make small-noise|
2009 i carry my dopeness enter diz site| steady spitting, i even battle in the middle of the night|
Coz NL was dead| and the sshitz mikuz dropped.. Omoh na who wan dread?|
Niqqaz outside saw my good work.. Dey were like yo sleak ur ffucking sick|
I said yes boss.. Dats what it is geek|
I drop bars for the diz site sotay NL turn to prison|
Now u come.. Yhu see everytin tight.. U wanna start dissing?|
No p.. Itz still sleak the niqqa wey dey always stick to the pepper|
Now watch me kick "IN" outta yah name den i replace the "R" wit "H' just to get my "CHEDA"|
Am better| blow money sotay breeze finish from my mouth niqqa|
So if yhu dey talk of the paper| na sleak dey conquer|
Okay am balling sick.. Murda-ffucker|
I've passed the level of thiz sstupid increda|
Plus i get class... No β̣e s.s.3 yeah|
Listen..
I askd ILLmatic, watsup wit dis rapper|
, he was like yo boss, last time i check-diz-man| he wrecked-a-clan|
On hiz way to T.T.C finals.. He broke hiz neck-and-ran|
Now hiz back claiming sick rapper and hiz got so many "tracks.. Abi d fool ney dey taya to trek-for-sand?||
Yes yes yo..
oNe

(LWKMFH) laff wan kill me for here o! grin grin grin.. diz pidqin tinx na die!
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 10:01am On Feb 15, 2013
Omo..una dy madt o. See i just dy laff lyk mental imbalance patient
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 11:19am On Feb 15, 2013
#ShArp 0nE

Madt m0f0'Z bcoz dem dn manag sew dea coat accordin 2 dea size naim mk dem ccum wea suit dey pas street'Z claimin say dem b gentleman-on-the-highway bt ah go quikly dey remuv dea gut 1 by 1 lyk troy cal mie battleman-on-the-warplay_____!

Ah dey alway'Z wea fitted shirt'Z n jean'Z so yha no fit knock mie off-mah-fitz(feet'Z)...dix nigga'Z alwayz b lyk cattle ringer'Z dat'Z y anitym dem shw dea face dem dey ccum wit cowbell'Z bt wen ah stretch mah fist ah go blow awt d milk off-dea-teeths____!

Ah dey brng mor lightnin pax thunda sef...upon say dem brng pidgin cypher thread stil yet wetin sum rap'as.s dey tlk na blunda....coz d onli tym dix fagg rap'Z(wrap'Z) pidgin(pigeon) na wen hm use bird as weddin gift____!

Dix wacko head 2 big sotey no cap'enters(carpenters) puttin a microphone in hz head n weneva he wntz 2 gve speech so he claim'Z 2 b frank edward(head word)bt ah go quikly skuL hm lyk pre-Nurse_ry so anitym wey ah dey spit jux play on any beat nd u go cee say mah rap'enters____!
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 11:26am On Feb 15, 2013
increda: Funny i qotta switch a bit bbitch..
>
Yo diz sleak and him fans na "pro loosers"|
Naim make them dey hardly beat my "bars" like mumu producers| "bars"[bass]
U know say i ball-tiqht for-site so if diz muqu claim fly, omoh i qo fall-fliqht|
Dat means soon as dey call my name| diz lame| qo call am MALI 2013/2 on afcon, how him qo carry loss qo home with shame|
Further spittinq,.. Yes like diahrea patients am still sshittinq|
i dey worry pass when u wan use mtn sim browse.. Yhu knw say na weak- net|
Buh sleak na pet| i go forqive the lil flirt|
Coz in here we talkinq serious matters on earth|
So even duh we dey overeact, we nogo consider sleak as sick vet|
Buh stil my battle aqainst yhu for "increda's adventure", i wonder wetin u use my info-for|
Plus 24/7 u dey jobless yo|
So U no need to qo chop for qirl ppussy before we knw ur completely "wack intoto”
on KPOMIC FLOWz

Lwkmd....Increda ah cee yha on dix 1
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 11:27am On Feb 15, 2013
See sleak wan dey form crack|
But ffuckit mehn.. U lame and stop talkin paper baqs|
Because yhu dey trash mista wit lines no mean say yhu "dealinq wit swaq"|
Real faq..| yhu be the definition of wack|
Okay i flow faster| coz even for pidqin na me be the master|
So y'all don't needa see me wit Jamaicans just to tell i ddope pass rastas|
When i come diz place| e no take me days|
To make my name coz am sick.. Confirm from my ways|
Within my stay here.. How many rappers i dan kill?|
Na who dey spit doz lyrics wey everybody dey feel?|
See.. no make me vex coz i fit put dot to ya "cells" just to end ya life|
Yes quy.. diz qame na my wife|
And if yhu try come in between, no be "windows wrappers" but i qo brinq "cuttinq" like knife|
How many bars i don spit? Oya count oh|
Coz the way i dey drop bloody.. Yhu qo think say na monthly flow|
So ffuck yhu foe| yhu barely diqq lines.. Mumu h0e|
And the truth βbe say u noqo fit come up wit better rap like maestro|
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 11:36am On Feb 15, 2013
Chrixsmithrock:

Lwkmd....Increda ah cee yha on dix 1
tanx bruv.. Lwkmd yah lines funny mehn
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 11:48am On Feb 15, 2013
Dey don talk sotey i vex jump 4 staqe/qrab d mic from f00ls,xo their spit no qo reduce d mic's aqe/Increda self dey talk..mumu wey no fit ba2 sleak,not 2 talk of worh-worh ape/wu put suqar 4 dis f00l's spit..cos e sweet pass poison qrape/i'm sure na dis kine tin dy 4 d tree wey dey d qarden of Eden/yo mama don't qiv birth 2 u,yet she still claim maiden/2 kill dis faqqs na my heart diss-hiqher(desire),so 4 my adventure wey d f00l accept,my heart z qladdened./atleast,i'll use that calm my heart dat's maddened.../vacancy in d cementary 4 u as a corpse/u no nid a C.V,so i'll just usher u in wit a qrand slam... u no nid makeup.../increda ko,incredu ni....Lyk Skibobo dance step,i'll hav u pocketed in my b1tch's toto/and den i go end ur life lyk unused website...niqqas no qo nid qoto.../ na wetin i fit com up wit b dis
Re: Pidgin English Cypherz by khimwhyte(f): 12:14pm On Feb 15, 2013
Lolz can't stop laffing.. Can i do this?
Okay check

The only girl| wey come from hell| don come again to break una like shells|
Sick with the cypher| so whu dey form king-here|
Coz this queen is like a "nun sister"| mehn i no need partner|
Haba.. Must everybody spit? Wetin sef?|
I see sleak dey talk about "class" but like dat "health organisation", we know say u never finish UNI sef| (unicef)
Put poison for my mmensturation.. My flow-dey-kill|
But still i glow-at-will| so you foes-be-still|
Coz even for pidgin, una no go fit go-diz-ill|
Increda nko? U dan "copy my style" sotay u don get small swag|
But guy relax coz like you and yah flows are still worthless even wit a price tag|
I no sabi talk much.. I just come here to spit the truth..|
Yhu hate, i put you for boot| so haters best be mute|
Aite i gatz go, go continue with my evil deeds|
But I know say una dey enjoy wetin una dey read|
So quote diz freeze den tell me say i ddope pass weed|
Lwkmd..

KHIMKILLER

2 Likes

Re: Pidgin English Cypherz by folarin22(m): 1:34pm On Feb 15, 2013
Leggo!

Best pidgin rapper here!

Boiz dey buga dey show/ Bleep valcano my own pass hot flows/ devil dey fear the fire wey I bring/ so tey im run go heaven follow angels dey sing/ I no dey look face no mean say I blind/ like yung6 ths boy on hs gidi grind/ gay boys dey showcase their selling points/ I no dey play here my guys be repelling stunts/ dem say dem "draw AK47" mehn na with pencil/ dem be like "house wifes" dey're best at untensils/ I dey carry 2by2 to smash who jump/ una be like trash, no wonda gurls dey use dump/ chai.. I dan bad so tey devil give me im throne/ I enter hell with men scatter everybody to bone/

Later I go drop abeg..

Gotta bounce
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 1:45pm On Feb 15, 2013
No be say my sshit no dey expensive buh diz my talent na free-qift|
So who dey test? Abi na khim wey come fifth?|
See bbitch, u qo still know nothinq about "tracks" if i offer u free-lift|
So when u see me for threads.. Dey ya end like laptop keys.. "Shift"|
I dey run thinqs pass broke qirls for campus|
I rep caucus| qather so many sshit like anu$|
One man cult| no be my fault| say i spit slippery flows wey fit make u summer-sault|
Blow anyhow with fists like party blum-blum|
Yes na me increda dey yarn.. I don-come| so for those wey wan-form,|
No dey suprised say i qo use biro write for ya tears coz i feel yah pain|
Pain? Yes i feel ya pain-dear|
Itz my reiqn-here| drop dat psycho flows like say i dey insane-here|
Claim-G-eh? Ya rap is trash.. That means yah dirty flows dey stain-here|
Na me.. Stil d sickest rapper| burst lyrics from my brain till my head blow like calabash.. Am hiqg|
Buh wen-ah-smash the mic... E be like say i hit d lotto coz am "on dough" like ibadan quy| on douqh (ondo)
Gotta qo tidy tins.. No be peak milk..
KPOMIC FLOWS
Re: Pidgin English Cypherz by Chrixsmithrock(m): 10:26pm On Feb 15, 2013
Ah dn big pass dix nun'sense so nw wen ah dey trow diss pipo wey dey bck sleak no fit spik coz dey no fit ccum awt wit simple sen'tence....//evn dou na onLi hm dey 4 a whole classroom hm no go stiL ccum first coz it'Z lyk yha b sleak boi no wonda yha dey alway'Z put mawth lyk yha b hm gay pest....//Ah no blame yha wackness coz yha fit stay up2 3yrs 4 NL stiL yha no evn gt 1 won battle bt ah no blame yha shaa na d curse wey dey folo yha naim mk yha dey behav lyk cattle....//so anitym wey yha dey claim say yha sicck den knw say yha mst face mah stringe bt dat 1 na by d way coz ah knw say yha no fit ccum harder lyk d joint hinge....//so anitym wey ah tok say yha b total F9 no cum go dey fnk say yha dey brng nine'Z ooh coz lyk assembled chickens al of una mst die 1 by 1 on d line....//abi u tnk say rap na rice nd beans? Dix 1 wey evrifin yha dey flow 4 hea b lyk oily stew so lyk d popular quote yha mah knw say mani r calld bt d chosen r phew....//wait 1st oh...so yha fnk say 4 yha enitire life yha fit screw increda?? Bitcch beta respct yhasef shutup b4 d nxt tym wey yha go chck dix site yha go dey cum wit stitcch....//ah no fit shawt bt ah knw say a goat iz alway'Z a goat so e no fit pursue Lion....so lyk ahm a blessed child ah dey trip 2 mah destination Zion....//
Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 7:53pm On Feb 16, 2013
QUICK FREEX -OK LEGGO

ME i jux de blow wrap(rap)troway lik say nah e'gbo//snc 7yrs wey u dun dey rap nah only one show u don go//straight 4rm da east xo lik the gene(djinee) m abt dah EGO//PLUS LIK REF WIT no watch 4 d game its funny hw i take blow//bros u suppose no ME-NEVA 4GET A facecheesy cos na u save -me//when d street ova show me love wan use BANGING TAKE KILL-ME// DIG?cheesy boiz dey upset nd stil dey para 4 the Mata//lik vexd chelsea fans wey stand up dey shout guy ur FADA// BOIZ WAN BEEF ME JAS LIK DAT-HAHA NO RESPECT WIT no plaTE?//OYA I DON COM LIK ASHAWAO WEY DUN TOO ANTICIPATE 4 DAT STAGE//MHN DIAS NIGAX DUMB IF DEM TNK SAY DEM fit go head to head wit me wit me 4 dis place? I be quick to activate nd fast to disengage(diss-engage//God pls take owt dis frukpe emceez lik sugar daddy wey u be#cos am tired hearin dis fans of raski mono//nd if na to flow dirty to getDAH PAY,-I PRAY MAKE GOVT BOUND d sellin of OMO//OH NO,I DON OVA ? No dey ask meself i no know// dis rapaze say dem burst pass me?its funny cos i see notin on dia Chest//so lik ur sister i dey arrange b4 i enta street//cos if not? Dem go TINK SAY I MAD -TIE ME -BRUSH MY ASS ENTA JEEP//LOL
BROS THIS(diss) game '' dangerous//but i knw u gat ma back lik spinal-cords//xo i no fear-plus -bros i knw i can count on u lik abacuS// XO ME AGNST THIS HATERS IS LIK A GAME'BAD MEETIN(badmiton//flow wit ease neva force words lik newton//dig?
Plus i tight die lik dead virgin wit belt//so no Bleep wit me cos d only hoe(hole)wey dey in me nah 4my azz dah musnt be delt wit or felt//
hahahahahaha oboi pigin freex sweet sha
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 8:05pm On Feb 16, 2013
D-R-U-N-K XL:

Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 8:17pm On Feb 16, 2013
MSwag jooor
Re: Pidgin English Cypherz by crizzy(m): 9:50pm On Feb 16, 2013
Ah n0 be MAN U.. . .buh ah dey play CLEVERLY. . .lma0
.
.
.
.lemme dig up sum sH!t. . .
Leggo!
.
.
M0fo'z ..una dey drink polish+yeast. . .so u go rise and shine...
My hook dey tight...fishermen dey ask 4 lines.../
... My book of rhymez dey tiqht dan d nigerian constitution. . .
Haterz dey prepare 4 me coz im their life examination. . ./
Dem no fit cheat, coz i go lock dem real hard in d pris0n stati0n...
I dey mark u down lyk say i be terry's teacher..c0me in d next generati0n.../
Una mama dey sell stock fish in d village. . .
Ur senseless papa dey give customer'z change. . .
U say ur parentz d0n dey do STOCK-EXCHANGE. . .0lofo! I go lock ur family in ma carRiage, u go quote ma savage.../
if dem born ur mama wella, call ma name in vain. . .
I go stop ur blood frm reachin d vein../
With ACID barz i dey spit...una no get BASES 4 c0mparison. . .
WalahI . . . I go crush these little beatlez wey dey try pull stringz lyk george harRis0n. . .//
see me wey dey learn hw to freestyle. . .m0 ti ya were.. . .lwkmd. . .n0nsense!. . . Ur papa no fit c/o ma wack verSE
Re: Pidgin English Cypherz by mistaswag(m): 10:37pm On Feb 16, 2013
D-R-U-N-K XL:
MSwag jooor

i siqht u.. tyt one dere!
Re: Pidgin English Cypherz by DRUNKXL(m): 1:23pm On Feb 17, 2013
Thanx brov, i loya no milk
Re: Pidgin English Cypherz by Meta4element(m): 7:30pm On Feb 17, 2013
Hahahahaha can'T stp lafin...una madt ah swear
Re: Pidgin English Cypherz by Meta4element(m): 8:41pm On Feb 17, 2013
Hehehehe check dis!!

Sum pipoL cum h!a dey type rubish|
ah swear am just really astonishd|dem wan drug and 'SH!NE' pass kiwi polish|buh all d same ah show them ah loh dey 'sell fish'(selfish)

dam!!! Ain't 'rick'/buh am 'tha boss/ah smash d weak once in a week/so lyke fan una loh fit 'ßlow' cos i punch th!ck(tick)/slay a 'dick' just 2 reach my prick/buh omo loh be fite cos nw 'khim' wan soak yellow garri mek it turn 'whyte'/

lyke 'falcon' playin in afcon u have no hop£/so in grand occasions ah cum wit 'ßiq show'(ww£)/no foe less una go say am dam poo/buh d fact iz i flow/even wen u cum wit ßlow/am quick 2 bend down low less are go piss-ur-pr!de/cos ah wil alwes say 2 sleak omo 'kiss-ur-brid£'/

yeah!! Am tah boss here/ah face niqhtmare rite here even witawt my undawear/so ah brinq ma base 'in'(basin) REAL/ to frite tah hiLL(heal) and yeah!! My pen wil lose 'INC' lyke ah didn't 'think' 2 face tah biqboss K.kILL/

Ain't a hunqry doq buh ah 'ßite' less dan crizzy/so feel tah ßrezzy cos no YMCMB here dan WeezY/oh yeah!! Ah c my lil homies buh 4uk pornies even wen it cums 2 'WINE TAG/ah go beat dat 'MISTA' with swine'SWAq'/

yeah yeah! Abeq mek una loh vex/cos ah go smash 'Mikuz' with wen next we cruize/and who said 'maestro' iz wack??/wen im don produce 3 spammin track(lauqhs)/and here! Am ghost and dark/so dn't cum with 'cd's' dat crack| cos lyke 'VIRUS' ah brinq more 'pausd-screen' dan 'HACK'/loh cros ma path am old nd wil couqh couqh/and yeah!! Am done*chopz hz kpuf kpuf*
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 9:26pm On Feb 17, 2013
Meta4element: Hehehehe check dis!!

Sum pipoL cum h!a dey type rubish|
ah swear am just really astonishd|dem wan drug and 'SH!NE' pass kiwi polish|buh all d same ah show them ah loh dey 'sell fish'(selfish)

dam!!! Ain't 'rick'/buh am 'tha boss/ah smash d weak once in a week/so lyke fan una loh fit 'ßlow' cos i punch th!ck(tick)/slay a 'dick' just 2 reach my prick/buh omo loh be fite cos nw 'khim' wan soak yellow garri mek it turn 'whyte'/

lyke 'falcon' playin in afcon u have no hop£/so in grand occasions ah cum wit 'ßiq show'(ww£)/no foe less una go say am dam poo/buh d fact iz i flow/even wen u cum wit ßlow/am quick 2 bend down low less are go piss-ur-pr!de/cos ah wil alwes say 2 sleak omo 'kiss-ur-brid£'/

yeah!! Am tah boss here/ah face niqhtmare rite here even witawt my undawear/so ah brinq ma base 'in'(basin) REAL/ to frite tah hiLL(heal) and yeah!! My pen wil lose 'INC' lyke ah didn't 'think' 2 face tah biqboss K.kILL/

Ain't a hunqry doq buh ah 'ßite' less dan crizzy/so feel tah ßrezzy cos no YMCMB here dan WeezY/oh yeah!! Ah c my lil homies buh 4uk pornies even wen it cums 2 'WINE TAG/ah go beat dat 'MISTA' with swine'SWAq'/

yeah yeah! Abeq mek una loh vex/cos ah go smash 'Mikuz' with wen next we cruize/and who said 'maestro' iz wack??/wen im don produce 3 spammin track(lauqhs) /and here! Am ghost and dark/so dn't cum with 'cd's' dat crack| cos lyke 'VIRUS' ah brinq more 'pausd-screen' dan 'HACK'/loh cros ma path am old nd wil couqh couqh/and yeah!! Am done*chopz hz kpuf kpuf*
boy i feel u
Re: Pidgin English Cypherz by Rapmaestro(m): 9:27pm On Feb 17, 2013
I dy come 4 u too..
Re: Pidgin English Cypherz by increda(m): 10:44pm On Feb 17, 2013
Lwkmd

I don come back to flow on kpomic|
Cos i everly dey in the qame with more lives than sonic|
Who anchore here?| you know say na me be the only boss plus actore here|
So when my reiqn start? Carry rain-coat|
Yes i dey force words into the m0fos like say i dey train-qoats|
Like qsm holders, i always dey with the lines|
Spit anyhow for yah back till i break your spine|
You know say the rhyme fine| yes coz the lyrics are mine|
I dan spit sotay saliva finish for my mouth|
Conquer any bout| make niqqaz shout| aww aww increda u win and am out|
Okay straiqht balling i always stick with tiqht posts like qoal keepers|
Ofurukpe niqqas| i still wonder why una hardly diq the treasure for my lyrics like qolddiqqers|
I don tay for this qame.. Allow me school una|
No be say i dey try fool una| but spit pass your mouth, i qo pull una|
This game na my wife dats why i dey always ffuck her|
And i know say her bbreast sweet but increda no qo ever "ssucker her"|
Why? Coz i no be lame rapper|
My flow don dey qrow old but| the problem be say
If these lyrics die, na hell dem qo qo cos dem too hot||
ON KPOM

1 Like

(1) (2) (Reply)

Show No Mercy! NL Summer Rap Battle (preliminary) / The Greek Gods Cipher (the gods also brag!) / The Nairaland Rapbattles Newbies' Tourney -- Sign-up Thread.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 89
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.