Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,444 members, 7,846,835 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 02:54 AM

Iice Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (54878 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)

Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:12pm On Jan 27, 2009
haaaaaaaaaaaaaaaaaaa i want make you try a different shade of pink . .purplish-pink grin grin

she sabi serve chocs o, even ur clothes go chop grin

yeah . .last time it was you. na grin don't be greedy grin

dem go vex bust, scatter, fry, anything . nothing dey hapun grin grin grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:14pm On Jan 27, 2009
I get maggi, who wan lick? kiss tongue tongue grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:26pm On Jan 27, 2009
maggi . .? grin

i want i want grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:57pm On Jan 27, 2009
Ar no want any shade na angry tongue

I nor dey go near baby k ooo shocked

When i dey come see that sea? tongue grin

Brashhh tongue kiss i nor want maggi, my belle dey dance angry grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:04pm On Jan 27, 2009
when you won come see the sea? wink kiss tongue

ur belle dey dance? what song? Alhaji? boobaraba? grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 6:09pm On Jan 27, 2009
Mukii
U fit chop anythin, see your mouth!! grin cheesy tongue

IICE
Belle dey dance Pambola Bola? Or wetin?
I dey go NY next month, Yaaaay
!!!!! grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:13pm On Jan 27, 2009
Yes na grin
mouth na for chop? food na for chop grin grin

ok you dey carry us go? grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:17pm On Jan 27, 2009
mukina2:

when you won come see the sea? wink kiss tongue

ur belle dey dance? what song? Alhaji? boobaraba? grin tongue
Na Alhaji today ooo angry grin

When my broom grees tongue kiss kiss

MrCrackles:

Mukii
U fit chop anythin, see your mouth!! grin cheesy tongue

IICE
Belle dey dance Pambola Bola? Or wetin?
I dey go NY next month, Yaaaay
!!!!! grin cheesy
Bring us back some drinks will ya? tongue grin
The belle tire me ooo angry grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:23pm On Jan 27, 2009
aight i go dey wait for you by the shore grin grin grin kiss tongue

chei!! ur belle bad o . .na alhaji hin dey dance for you cry grin grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:32pm On Jan 27, 2009
You no go kill me grin grin grin

I dey go Chad jare tongue grin " grin "

I was so careful too, i stayed away from the food i really wanted because of this and it wasn't worth it angry

Tomorrow, i go rectify that grin Chop all the way to jupiter grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:34pm On Jan 27, 2009
na lie you be mongolic-chinese " grin " grin grin grin

ok you want rat meat soup or bat eyes soup? tongue grin

as long as nor be my own you chop. you are welcome to chop grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:38pm On Jan 27, 2009
You mean Chadian - japanese tongue grin " cheesy "
You go come see me for Chad? tongue
Snake on a stick with cat meat balls on the side grin

I fit steal from brash plate? tongue
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 12:26am On Jan 28, 2009
iice:



I fit steal from brash plate? tongue


If you try am, na Oga Musa wey i go call make e deal with you! cheesy

Ask IkaA wey tif from my plate last month wetin Oga Musa do to am!

She halla tire

Mukii abi na lie i lie
? cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:33pm On Jan 28, 2009
Brash you called me? grin

bribe me first so i go help you "true" well well grin



My luffs kiss kiss kiss thats for the 3 both of una " grin "
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 3:55pm On Jan 28, 2009
undecided  erhmmmmm  did i miss anything?  cheesy

why this place get cobwebs like this?  angry

una nor fit sweep?  grin grin grin grin

make i go tell mama!  grin grin grin grin

mukinatu nor run oh bring yah ass back here! tongue cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:22pm On Jan 28, 2009
abeg nor tell mama o sad

all these days i dey busy dey feed iice's grandchudrens and dey wash brash smelly socks angry

i dey move out . .dem wan kill me ika cry cry grin
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:26pm On Jan 28, 2009
IkaAaaaaaaaaaaaaa Salam! cheesy tongue kiss

Mukii Salam!! cheesy kiss tongue

IICE Salam!!! grin cheesy tongue


Grrrrrrrrrrrrrrrr, my teeth dey cold! embarassed
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:27pm On Jan 28, 2009
mukina2:

abeg nor tell mama o sad

all these days i dey busy dey feed iice's grandchudrens and dey wash[b] brash smelly socks[/b] angry

i dey move out . .dem wan kill me ika cry cry grin

cheesy grin grin grin grin  am sure that socks dey boom! wella  eeeyaaaaaaaaa! pele!  kiss

how many grandchudrens twinny get? 20000! "  grin "

abeg borrow ma yah broom!  cheesy i wan try reach tibet before all those monks go dey lunch-break!  cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:28pm On Jan 28, 2009
Brashh  ! namaste!  grin grin grin

wey twinny sef i neffa see her torchlight brakelights since?  undecided

MrCrackles:

IkaAaaaaaaaaaaaaa Salam! cheesy tongue kiss



[font=Lucida Sans Unicode]Grrrrrrrrrrrrrrrr, my teeth dey cold!
embarassed

oh really? i get firewood for back of my hut make i light yah teeth on fire?  grin grin grin you go warm wella kwuik! kwuik!  cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:32pm On Jan 28, 2009
ika i get kerosene make we add am to brash teeth and light match ? grin

brash kiss kiss kiss

ika kiss laydee dey sleep, she go Chad last nite grin go visit some of her Japanese relatives grin


the grandchudrens too much jo. i go send some to you angry grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:37pm On Jan 28, 2009
japanese relatives?  "  grin "

what about those relatives in papa new guinea? na who dey go visit them?  tongue cheesy cheesy

oya bring the kerosene and match box jare! make we dey ready for am!  cheesy cheesy cheesy

abeg nor send the shudrens oh! na only amala i dey chop 24/7  "  grin"

dem go just get kwashiokor!  grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:41pm On Jan 28, 2009
yes na . .you sabi say tinny na mix " grin " .

na next week we dey go Papua new Guinea cheesy grin u won come? grin

make we use petrol? grin the kerosene don finish , i hear say spawnie cousin drink am angry grin

na dat na dere favourite food o . .Amala- pap, amala soup, amala everything grin grin

i dey send am via snail mail early tomorrow morning grin

alla dem na twins, so you go just call dem chin and chan dem all fit ansa grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:49pm On Jan 28, 2009
if my twinny is mixed undecided that is to say am a colloid abi na element i be? " grin " neffa mind cheesy

nahhhhh i nor dey go oh! , make una send brash ,hin sabi waka wella " grin "

but if una wan go to those relatives in Artartica make una call me cheesy cheesy cheesy cheesy i go dey ready! grin grin

muki nor send those shudrens oh grin grin grin grin grin

i go just run comot from house shikena! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

later loff! kiss kiss kiss kiss kiss gotta run!
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:59pm On Jan 28, 2009
IkaAaaaaaaa
Na my socks u talk say dey boom?
If i land u for mouth, u go need constructive teeth alignment! grin cheesy tongue kiss
Oya come light my teeth on fire!!! grin cheesy
u don take off as usual, ur brakelight no dey flash tey!!

Mukiii
So laydee go chad go see our zonal uncles?
Chei she no tell me oo, i for talk say make she bring me Rat tail, i hear say d thing dey cure ligament problems! cheesy tongue kiss

IICE
embarassed tongue kiss
I miss u laydee
sad

Yaaaaay we dey go Papua New Guinea! grin cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:07pm On Jan 28, 2009
Ika
you be elemental " grin "  cheesy by  mixture of the collaboration of both mixes right from the pot grin cheesy cheesy

na you dem ask for oh grin so gather all that lumpy behind and pack am insai one jean grin cheesy cheesy cheesy cheesy

we nor dey go dere yet o grin food nor dey dia. everything frozen sad grin

i don register dem sef. to Ikamefa's relief Agencies grin Uncle Brash sef fit help you

no worries una too go takia of the chudrens grin

aight sweeedie kiss kiss kiss kiss kiss


Brash
na you go fly the broom o grin tongue kiss
ur socks almost killed Uncle Pako grin
the flavour from dem na die grin
Re: Iice Can I Meet You? by Nobody: 11:45pm On Jan 29, 2009
aint this thread over 100 pages long and meant for locking? grin grin
hey just following the rules here.
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 11:48pm On Jan 29, 2009
davidylan:

aint this thread over 100 pages long and meant for locking? grin grin
hey just following the rules here.

Wetin u dey find for our thread?
Waka naw before i call Amadioha
We dey meeting with IICE
!!! cheesy tongue
Re: Iice Can I Meet You? by Remii(m): 1:22am On Jan 30, 2009
How can I shut down this trend it has lost focus ? angry!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:15pm On Jan 30, 2009
My loffs kiss kiss kiss kiss kiss kiss grin

Doh dey hamm!!!! cheesy grin kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:09pm On Jan 31, 2009
davidylan:

aint this thread over 100 pages long and meant for locking? grin grin
hey just following the rules here.

na today? abeg go find big padlock

yeye! grin


muki oh! i been get erhmmmmmmmmmmmmmmm! embarassed

how una dey sha! kiss
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:49pm On Jan 31, 2009
ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa kiss

iice dey behind hut kiss
her head dey pain
get well soon my love kiss kiss
from ur hubby and ur most lovely baby K kiss

i nefa see brash for  sometime now undecided
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:54pm On Jan 31, 2009
awwwwwwwwwwwww cry cry cry cry cry

make she get well soon oh

wey brash? wetin do am? undecided

how are you doing me loff? kiss

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)

Ibadan Naughty Whatsapp And BBM Group Chat / d group is blocked dont send me a message on my whatsapp again. / Gentlemens Club.....you are all welcome.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.