Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,450 members, 7,843,382 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:01 AM

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (845 Views)

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho. / Harrysong – Reggae Blues (remix) Ft. Mourinho (highly Hilarious) / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Charlesedet25(m): 9:28am On Oct 08, 2015
CHORUS

Afta d matches face d boo
(d blues, d blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose
(d blues, don lose)
Share d points n score d goals
(d pts d goals)
Every team wana win
(d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play
(dey play dey play)
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo)
He don turn Amokachi d bull
(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do
(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look
(dey look dey look)
If Ivano play dem must lose
(must lose must lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu!
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Iamtimi: 9:38am On Oct 10, 2015
Lwkmdead

(1) (Reply)

How To Catch A Girls Attention On Instagram / New English Word - Dasuki / Crazy Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.