Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,403 members, 7,833,445 topics. Date: Sunday, 19 May 2024 at 09:32 PM

Wetin You Go Do That Gateman? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin You Go Do That Gateman? (1351 Views)

Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? / Wetin You Go Do If Na You / If Na You Wetin You Go Do? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin You Go Do That Gateman? by 13regular: 6:02am On Aug 22, 2016
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man? Don't laugh alone..........have a stress free week ahead palzzz
Re: Wetin You Go Do That Gateman? by EniHolar(f): 6:08am On Aug 22, 2016
I should have asked him to complete his story before concluding what happened to Bingo. The fault is mine.

1 Like

Re: Wetin You Go Do That Gateman? by frostland(m): 6:09am On Aug 22, 2016
lol him go do frog jump d whole of that day
Re: Wetin You Go Do That Gateman? by youngest85(m): 6:22am On Aug 22, 2016
Stale
Re: Wetin You Go Do That Gateman? by ujunwa15: 6:40pm On Aug 28, 2016
EniHolar:
I should have asked him to complete his story before concluding what happened to Bingo. The fault is mine.
thats true
Re: Wetin You Go Do That Gateman? by ZeeAfrica(f): 7:08pm On Aug 28, 2016
I wud say it serves u, for animal cruelty, wat u r scared of yoself, how can u feed it to de poor dog. Say no to animal cruelty

(1) (Reply)

When All The Rats In Your House Don't Want You To Rest / Lol: This Child Was Born In Kenya (viewers Discretion Is Advised) / Funny Pidgin English Rendition Of The Bible

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.