Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,487 members, 7,843,479 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 06:28 AM

Laff Small......happy Sunday - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Laff Small......happy Sunday (445 Views)

This Girl Want Kill Us With Laff. / Laff Small / Laugh Away Your Sorrow (unlimited Jokes+unlimited Laff) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Laff Small......happy Sunday by Thebig4: 7:24am On Apr 10, 2022
E get one particular restaurant wey i dey go chop 4 G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too...
Anytime this oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too.
When I reached the restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am finish, i no shout.
I collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyinbo na mumu o, wetin dey make am shout like dat? Na so i just vex ask 4 my bill.
The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000. Na then I shout hey! heyy!! heyyyheyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy.
Up till now, I still dey shout...heeeyyyyyyyyyyyyy

Check my signature and follow our website for more gist.

1 Like

(1) (Reply)

Ikena Have Move From Grace To Grass / It Is Not Eazy To Be Stuborn / New Comedy Skit From Mr Flexx � True True Na Mumu Man Him Be

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.