Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,741 members, 7,855,114 topics. Date: Sunday, 09 June 2024 at 02:21 PM

Today Is John Obi Mikel Birthday: Drop Your Wishes For Him - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Today Is John Obi Mikel Birthday: Drop Your Wishes For Him (255 Views)

Middlesbrough Signs John Obi Mikel On A Free Transfer (Photos) / Michael Obi: Mikel’s Father Kidnapped, Rescued In Enugu Forest (Photo) / John Obi Mikel: An Agent Once Offered Me $70,000 When I Was 15 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Today Is John Obi Mikel Birthday: Drop Your Wishes For Him by Enenim(m): 11:53am On Apr 22, 2022
Best wishes on your Birthday
John Obi Mikel

But you still dey owe us the world cup you promise president Buhari oooh

Re: Today Is John Obi Mikel Birthday: Drop Your Wishes For Him by Boogyman557: 12:17pm On Apr 22, 2022
Holly Gram cool Mikel Mikel. how many times wey I CAPRISUN ur name, 2 times..


As e don be sey today ur birthday


make sure sey u arrange better WEED and HOT GIN 4 niggaz wey go JAZZ in ur UNIT!


U fit buy WEED put inside Ball, anybody wey score goal for ur birthday go collect the Ball!


infact I get plenty idea of games wey we go play for dat ur birthday and all go involve WEED!


HBD MAN!


MORE blessing, more Grace, More money and more WEED!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!

1 Like

Re: Today Is John Obi Mikel Birthday: Drop Your Wishes For Him by paulolee(m): 2:59pm On Apr 22, 2022
happy birthday bro...remember bk then for jos... a very talented gee bt grace n connections help am shaa

(1) (Reply)

Week43 Red Coupon / EPL: Fans react as Manchester City finally uploads farewell picture of Yaya Tour / EXCLUSIVE: Akwuegbu Eager To Run For NFF Presidency; Aims To Win World Cup, Serv

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.