Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,455 members, 7,823,063 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 11:05 PM

See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) - Fashion (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Fashion / See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) (5553 Views)

What Is The Name Of This Foot Wear (Pic) / Abeg See The Soap I Brought For #150 / Wigmaking Services For 8k Only (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by chariisGRACE(m): 6:15pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
I brought this foot wear at 8K
(bick running)
You buy this nonsense for 8K? Na una dey make things cost
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 6:29pm On Jun 03, 2022
chariisGRACE:

You buy this nonsense for 8K? Na una dey make things cost
Guy go clean your month yere, not my fault
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 6:31pm On Jun 03, 2022
BigYash:
For raining season grin. First match erosion first.. Na then u go know where ur 8k enter..
La lol
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 6:34pm On Jun 03, 2022
FahBuLous:
The seller run you street for broad daylight grin grin
Maybe...ooo las las na gun i will use go there
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by bigcee(m): 6:55pm On Jun 03, 2022
8k? The aboki cheat you oh grin grin grin

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by ThePlugg(m): 6:58pm On Jun 03, 2022
I like dis Calabar boi....dis op na something else

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 7:22pm On Jun 03, 2022
bigcee:
8k? The aboki cheat you oh grin grin grin
Aboki are like 5&6, i bin no brought it from them
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 7:24pm On Jun 03, 2022
ThePlugg:
I like dis Calabar boi....dis op na something else
Calabar people are like wizard am not a calabar boy, pluck your ear well
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 7:39pm On Jun 03, 2022
opor, money wey u for use sub you take am buy shoe
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by wumi2017(f): 7:46pm On Jun 03, 2022
Opor fun warisi..shoe gbengbe
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Rickmann: 7:52pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
I brought this foot wear at 8K

(bick running)

Not bad.

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 7:59pm On Jun 03, 2022
Verbtips:
opor, money wey u for use sub you take am buy shoe
I no get better shoe to wear, that is the reason
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 8:00pm On Jun 03, 2022
wumi2017:
Opor fun warisi..shoe gbengbe
All this igbo people self
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 8:03pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
I no get better shoe to wear, that is the reason
GO BUY BATHROOM SLIPERS OR PALM 2K
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 8:07pm On Jun 03, 2022
Verbtips:
GO BUY BATHROOM SLIPERS OR PALM 2K
I have it already, next time na gun i will carry go there
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 8:09pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
I have it already, next time na gun i will carry go there
gun for wetin

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 8:11pm On Jun 03, 2022
Verbtips:
gun for wetin
Them go respect the gun, to know how to sell something
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 8:13pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
Them go respect the gun, to know how to sell something
no try am reach ibo man shop
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 8:16pm On Jun 03, 2022
Verbtips:
no try am reach ibo man shop
Them no de fear person?
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 8:52pm On Jun 03, 2022
2saviourfriday9:
Them no de fear person?
na that time i go cheat you gan

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Nobody: 8:54pm On Jun 03, 2022
Verbtips:
na that time i go cheat you gan
Lol, if you come know say i be police, u go still cheat
Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by VlamesIffect(f): 9:24pm On Jun 03, 2022
The heck is that? Zero taste

1 Like

Re: See The Foot Wear I Brought For 8K (pic) by Verbtips(m): 5:40am On Jun 04, 2022
2saviourfriday9:
Lol, if you come know say i be police, u go still cheat
even buhari igbo man go cheat am

(1) (2) (Reply)

Stylish Ankara Styles 2018: Classic And Exotic Ankara Long Gown Dresses / The Journey To Brighter Skin: Face / Botcho Cream

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.