Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,675 members, 7,837,488 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 04:42 AM

Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls (997 Views)

New London Photo Fuels Rumour Bola Tinubu Now Wears Catheter Bag For Urine / Finally: Tinubu Choses Female Runing Mate / CCB Denies Report Of Missing Tinubu’s Case File (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 5:29am On Sep 30, 2022
My hand no dey for those who want to kill Asuwaju Bola Tinubu on top presidency mata. Na by force? I don hear say the man say he no dey do again but those witches and wizards wey surround him dey collect im money no gree. Now upon the pampers wey im dey wear, the doctors don add another load to his waist. Abeg, pity Tinubu, no kill am before im time.

2 Likes

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SlavaUkraini: 5:35am On Sep 30, 2022
Don't mind those wicked people....

They know that the Notorious Drug Baron is not Physically and Mentally Fit for the Presidency but they Join him to Sing Emi Lokan.

Kasim Shetimma, the Boko Haram Founder would take advantage of the stupidity of Tinubu's supporters and Poison Tinubu las las.

Then Boko Haram would be in charge of the Nation.

4 Likes

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Wawelexy(m): 5:49am On Sep 30, 2022
You are the only wicked person I see here OP...
You no want make people follow chop the money wey him loot?

1 Like

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Towncrier007(m): 5:59am On Sep 30, 2022
North4Obi23:
My hand no dey for those who want to kill Asuwaju Bola Tinubu on top presidency mata. Na by force? I don hear say the man say he no dey do again but those witches and wizards wey surround him dey collect im money no gree. Now upon the pampers wey im dey wear, the doctors don add another load to his waist. Abeg, pity Tinubu, no kill am before im time.


So you open thread for this

1 Like 1 Share

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 6:48am On Sep 30, 2022
Towncrier007:



So you open thread for this

Yaza yi? Make we dey remind them say our hands no dey

1 Like

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SmellyNyash: 7:00am On Sep 30, 2022
This is a serious problem oh. This man need rest for God's sake

1 Like

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by SensualMan: 7:02am On Sep 30, 2022
The stench alone. Tinubu now stinks. Tueh!
Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Urheadmaster(m): 7:23am On Sep 30, 2022
How desperate some people can be still baffles tongue

Tinubu is not physically fit

But guy man insist that it is his turn tongue

3 Likes 1 Share

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Amb1045(m): 7:31am On Sep 30, 2022
Lol. Tinubu and APC currently. Money dee flow

1 Like 1 Share

Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 12:23pm On Sep 30, 2022
This is serious ooo
Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 3:32pm On Sep 30, 2022
Pity bat oooo
Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by KanwuliaExtra: 3:40pm On Sep 30, 2022
APC

Agbado
Pampers
Catheter
Re: Finally Tinubu's Case Don Pass Pampers, Catheter Don Join. Allow BAT To Rest Pls by Nobody: 8:43am On Oct 01, 2022
Wahala

(1) (Reply)

Nigerians Who Want Change Of Government Should Shut Up - Tinubu (Video) / Nigeria Under-17 Girls, The Flamingos, Are Obidients - LP / AriseTv Debate: Senate President's Aide, Sidiq, Hails 'Brilliant' Okowa (Pix)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.