Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,215 members, 7,815,247 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 09:33 AM

Vawulence Ontop Twitter…We Too Like To Dey Gossip For This Country - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Vawulence Ontop Twitter…We Too Like To Dey Gossip For This Country (630 Views)

Man Wey Dey Gossip Pass Woman- Actress Doris Ogala Calls Out Actor Benedict John / Thief Caught Ontop House Roof Trying To Escape But No Way (video) / Nina: "I Will Kill Tobi, He's A Gossip, I Don't Like Him. CeeC Is A Nice Girl" (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Vawulence Ontop Twitter…We Too Like To Dey Gossip For This Country by Enigma1510(m): 2:40am On Nov 13, 2022
Make i drop this here for later sha…

My Ego is still sleeping, let me quickly drop this right here before “He” wakes up and starts identifying itself(Whoerself) grin as an “Invincible” with the pronoun “Who”, “Whom” or the “noun” (Enigma).

I dey imagine the number of millionaires for Naija we fit dey use catch cruise like this abeg…

Lmao…it’s good to have a great smile sha.
What if Elon Mosque(Musk) cheesy grin is the one playing those that are paying $8 just to dey use him catch cruise.
It just hits differently when you realize the kinda smart and young mfs working for this guy.

A company as big as Twitter would use anyone that makes these kinda mistakes as a big screen to show a big stadium of great examples oo.

When it comes to critical thinking, Tech-IQ and Leadership, Elon na Linux (Kali) wey no be anybody’s mate!!! He be middleman btw humans and AI.

Walai, me wey no get up to a million inside account because of sapa no fit post anything wey go make anyone enter me anyhow because my own curse-bible na inbuilt and upgraded cool
Na the man wey fit buy my ancestors right now, i never add myself to the generation yet sha tongue

Make i clock 40yrs first…i go sabi if he go buy me join…

Na him people con dey use catch cruise…me wey be sey na Naira my currency dey, make i run a month advert ontop this forum like this, me and sapa go con dey reason the 9th business within 12years wey i go try.

Japa national anthem to comot this assembly before my Ego would delete this once he don take 10AED coffee. The idiot thinks dey reason people get him time, oponu… cool cool

Make i run comot here asap…NL always distracting me everyday!!!

Re: Vawulence Ontop Twitter…We Too Like To Dey Gossip For This Country by Tonypen247(m): 2:48am On Nov 13, 2022
Interesting
Re: Vawulence Ontop Twitter…We Too Like To Dey Gossip For This Country by Nobody: 2:53am On Nov 13, 2022
The paid verification was a big flaw. Ego won’t make Elon accept.

It’s becoming a pandemic on Twitter as everything is almost becoming verified .

(1) (Reply)

Davido And The Leonard's Wedding Video / Omo See What Her Hubby Bought For Her In Usa! / Best Christmas Nail Ideas (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.