Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,801 members, 7,827,950 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 07:56 PM

night life candles - Poems For Review - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / night life candles (174 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

night life candles by JigsawKillah(m): 3:14am On Jun 02, 2023
Na where I dey go near, the old man tok
Him siddon cross leg, dey observe the pot
De soup wey dey inside, him fit guess am
De pot foreign, but he say him done taste am
before

Hunger dey wire am, him belle dey rise
Say na compulsory hunger for the mind
Na as him father take pass am shackis
Him pass am to Bomboy, add wackis
Chop, my boy

Man wey wan belleful dey quick wash hand
If not, na empty plate he go meet for grand
To know when to carry leg, na to dey the race
Breeze still dey sing as e dey sing for old days
Hear am, dance


© Jigs Lionheart

1 Like

(1) (Reply)

Poem / 5 Things That Will Make You A Failure In 2022 - Sammy Opeyemi / Write

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.