Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,652 members, 7,823,846 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 04:28 PM

Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? - Food - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? (282 Views)

See The N200 Onions I Bought This Evening In Port Harcourt / See Onions My Wife Bought For 500 In Portharcourt Today (Photos) / The N500 Onions I Bought Today In Port Harcourt. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? by PayEscrow: 8:30am On Mar 28
Is it the hard economy that is making our heart strong to the extent that onions no longer irritate our eyes to tears again or are we just feeding off fake onions now.

Because I remembers years back, when ever you cut onion, no matter how strong hearted you are, you will drop at least one tear drop. But not any more.

My people, wetin they happen?
Re: Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? by Martinsmine(m): 9:09am On Mar 28
Guy i feel say na only me de notice am..... onions don cast... even with d price sef if na be4 onion go make u cry be4 u cut 1 finish
Re: Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? by Dejarae(f): 6:14pm On Mar 28
Too much fertilizer

1 Like

Re: Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? by Aleem26(m): 10:39pm On Mar 31
Una don run am for eyes first make confirm
Re: Onions No Dey Pepper Eyes Again. Wetin Dey Sup? by Premiumbuy(m): 4:43am On Apr 01
Premium Be Unto You
I swear no be lie, me sef notice am. Grin.

(1) (Reply)

F / How To Whiten Your Teeth With Coconut Oil And Turmeric / Debunking Spice Myths.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.